Langua remix - Museke African song lyrics

Tagged:  •    •    •    •    •    •  

Langua remix
Enable Javascript and
Adobe Flash player in your browser to browse the full media gallery

View all M. Trill entries
Number One
M. Trill, 2Shotz
English
Teria Yarhere
2009

Verse 1
Ehen means so/
kishi means doe/
it also means cheddar/
lai-lai means never/
419 na job/ agbero na thug/
make u shine your eye cos everybody here na job/
life na no, some people say na yes/
if u hmmn hmmn e means say u mess/
wetin I dey yarn, what am I saying/
gbedu means music, kinda %ish dat be playing/
if u shit for church, e means say u dey mess up/
if u get fine cloth, e means say u dey baff up/
if u sabi drink e mean say u dey shark up/
if u like demo, e mean say u dey shako/
yanga means show off, dem say na efizzy/
jeje means easy/ free me means leave me/
thin means le-kpa / light, up-nepa/
if u sabi dance, dem go call u hot stepper...

Chorus
What! What! na we langwa
What! na we langwa (x4)
No dey tranga!
Wetin we dey talk, code of the streets what! What!

2shots verse
Umunnamu means people, I dey dis kitchen/
my language na ibo and sometimes pidgin/
me and m.trill on dis track we flipping/
we dey largest men and dat means living/
sleep means crash/ party means bash/
backside means yansh/ forget means fash/
trick means ojoro/ lend means borrow/
if u get too much money dat na ego/
isi-gini mean what/ ike na but/
bribe na sort/ ite na pot/
igbo na kpa-kpa/ go na waka/
if u get many rash for your head lakpa-lakpa/
people too dey talk pho-ne full my ear/
my langwa na pidgin and me I no care/
me I wan blow like jay-z dis year/
odeshi na jazz/ if u local u razz...

Repeat Chorus lyrics from museke.com

Wetin means what/ olopa means cop/
also men in black/ if u read, u jack/
if u jonze, u slack/ if u sit, u kack/
if u hold my side, it also means you’ve got my back/
bros na bros/ pant na dross/
if u live large, e mean say you dey floss/
trouble na gbege/ yawa race, run/
lie na jege/ agbado means corn/
if u be skillacchi, u dey tap ball/
if u be like mumu, e mean say u too dull/
London na jand/ gbainz na slap/
if u just dey come u just dey land/
if u too dey gossip, u be akpoko/
if u be like balloon u be oblonblon/
slangs too many, so slangs dem boku/
me I get to bounce so homie chop knuckle...

Repeat chorus

© M.Trill

:

Watch a video with lyrics of Langwa remix

Post new comment

The content of this field is kept private and will not be shown publicly.
  • Enclose a word in <d> tags to link to a dictionary search. e.g. <d>fienipa</d>
  • Enclose a word in <m> tags to link to a lyrics search. e.g. <m>Kojo Antwi</m>
  • Enclose a word in <s> tags to link to a search on this website. e.g. <s>kweku ananse</s>
  • Lines and paragraphs break automatically.
  • Youtube and Google video links are automatically converted into embedded videos.

More information about formatting options