Prince Nico Mbarga - Museke African song lyrics

The Museke project seeks to be the biggest database of African music lyrics, songs, and information. See more at our about page

This is a list of songs on Museke.com. They are arranged by artiste/musician and alphabetically. Click on a letter of the alphabet to access the artiste's songs. For instance, click 'm' to access songs for Malaika, Mafikizolo, Mokobe, Magic System, etc
You can also type http://www.museke.com/all/song/kofi to access songs for musicians called Kofi

You can also search by country and artiste at the artistes page

Editors enoch
Jump to Musician >> a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 1 2 3 4 5 6 7 8 9 Help
Page 1

Sweet mother

Tagged:  •    •    •    •    •    •  
  • Sweet mother View all from Prince Nico Mbarga
    Ali special
    Prince Nico Mbarga
    English
    9:56
    3
    Prince Nico Mbarga
    1980

Sesa, Rocafil Jazz
Presenting to you, Sweet Mother

Chorus

Sweet mother, I no go forget you
For this suffer, wey you suffer for me eh
Sweet mother, I no go forget you
For this suffer, wey you suffer for me eh

Verse 1
When I dey cry
My mother she go carry me
She go say "my pikin'
Wey thing you dey cry oh oh
Stop-stop (3x)
And make you no cry again oh

When I want sleep
My mother go bed me
She go lie me well well for bed oh

1440.46