Oga police - Museke African song lyrics

Tagged:  •    •    •  
  • Oga police View all from P-Square
    Get Squared
    P-Square
    English
    3:45
    3
    Peter and Paul Okoye
    2005

Na which kind yawa bi dis yi e (2x)
Ooh (2x)

Verse 1
I was driving, wasn't speeding so fast
I just dey go jehjeh, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don't know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say Sir
Why you do me so

Chorus
Oga police yi e
Wetin be dis yi e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis yi e
Why you doing dis yi e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police yi e
Wetin be this yi e
You just dey stress they vex me
Na which kind yawa be dis yi e
Why you doing dis yi e
Oh no (2x)

Oga police yi e
Na which kind yawa be dis yi e
Oh no (2x)

Verse 2
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from America
Wey he get money
And for my front
Ishiewu and turkey different kind of shayo
We dey make eye duty
Plenty bobos just dey make the noise
Hey!
Enough chickitos just dey make their choice
One more plate
As I dey pay my guy
Begin dey wash my hand ei
I just dey start yi e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don't know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, Sir, na wetin I do

Repeat Chorus

Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
Oga police yi e
Wetin be this yi e
Na which kind yawa be this yi e
No, no
Na which kind yawa be this yi e
No, no, no, no, no, no, no, no

Repeat Chorus till fade
For my woman, to my friends

© P-Square

 

Produced by Square Records

Adeyemi's picture

The police na too corrupt, always dey worry the law abiding citizens una. P-Sqaure, dis na good song eh, the police don kolo, them for leave us alone eh, dem na too money matter loving!

Dorgo's picture

cool song by p-square

Theo's picture

please release the video or the audio for this song

Casper's picture

p-square, this one no video for the song?
make you don show how the police dey trouble we jare

Poster un nouveau commentaire

The content of this field is kept private and will not be shown publicly.
  • Lines and paragraphs break automatically.
  • Youtube and Google video links are automatically converted into embedded videos.

More information about formatting options

1249.77