Ego - Museke African song lyrics

Tagged:  •    •    •    •    •  
  • Ego
    Enable Javascript and
    Adobe Flash player in your browser to browse the full media gallery

    View all from Djinee
    Ego
    Djinee
    English
    3:52
    1
    http://youtube.com/watch?v=vtmfokmhCho
    Donald Nosa Osayamwen
    2006

Verse 1
If I die now,I go happy say,
Say when I dey this world
I don fall in love
Which one u dey e
Wey u dey treat me so
I don beg, I don do everything
But u tell me say u need time and
U no fit dey wit me
Na so I vow,
Anyway I dey go, Ewo!

Chorus 2x
If u help me see Ego,
Make u tell am I don go,
She no look me and so
Don pack my load go, Ewo!

Verse 2
No be say I no show how I feel
No be say I no ever show you say I dey real
Everybody don know say I fit do anything for you
I go die for you
Everybody dey laff me cos dem know u be my life
I don say I go marry
cos in u I see my wife
Baby oh!
I go take am 4 bus
I go take am 4 train
For this place I no fit stay eh!
Ewo!

Repeat Chorus 2x

Verse 3
I know say u dey hear my voice
cos this song na im I write for you
I dey go find one place where I go hide my head
Cos I wan start my whole life anew

Repeat Chorus

She don leave me and so so
Eh Eh Eh Ewo!
Ego Ego Ewo!
(see ego tell am I don go)
Why u do me so
Why u do me like this oh
I dey beg (2x)
I dey pack my load go
Oh oh!

If I die now I go happy say
Say when I dey this world I don fall in love

© Djinee

:

Listen to the Ego song/audio by Djinee

Watch the Ego video by Djinee

Related
Museke African song lyricsI no dey shame1, Get them off me5, Onyinye (heaven's gift)6, Streets of Lagos7, Joli8, Obi mu o9, Nigerian girl10, Afrikan gurlz (African girls)11, Number One Fan12, Fire on the mountain13, Eiye adaba15, Awe16, Bi' banke17, Subway18, No one knows19, Jailer20, Comforter (you take me higher)21, It won't end23, Babe24, Heated up25, The way you wind27, On est ensemble (Kaysha)28, On dit quoi29, One love (Kaysha)30, Something going on31, Do me32, Why e be say33, Game over34, No one like you35, Omoge mi36, More than a friend37, Ifunaya38, Roll it39, Am I still that special man40, Miss you die41, African Queen43, Ebe like say44, My love45, Ahomka wo mu46, Manenko47, Me ne me joley49, If love is a crime50, See me so51, Letter to my brother52, Kpo kpo di kpo53, Kolomental54, Faze Alone55, Tattoo girls56, Alphabetic love58, For Instance59, Enter the place60, Nfana Ibaga (No Problem)61, Big dreams62, Goosy Gander63, Esikyire (don't change your style)64, Green Card66, Smallest time67, In Ghana (Wanlov)68, Mek u no try69, Supa Chompia70, Kokonsa71, Never die72, Sweet mother remix73, Linda74, Bouger bouger75, Vul'indlela76, Yamore77, C'est dans la joie78, Mali forever79, On est ensemble (Molare et Mokobe)80, Little money81, U lied to me83, Sugar84, Ghana (Becca)85, Music86, Gongo aso87, Kangaroo88, Chinwe Ike89, Jaga jaga90, C'est cho, ca brule91, Imagine that92, Yahooze93, Safari94, Street credibility95, Four years97, Borbor pain98, Wedding day99, Adara101, Ebute Metta102, Naija until I die103, Angel of my life104, Escalade (As I am)105, Ki dit mie106, Premier Gaou107, Naima108, My car (oyinbo rekpete)109, Stylee110, Lady (Fela Kuti)111, Tomorrow (Sadio)112, I no want trouble114, Amoulanga115, Liberian girl116, I love you (Becca & Masekela)117, Tongolo118, Tudo ba po119, Love so good120, Couper decaler122
Museke African mixes/playlistsAfro NW2
Museke African artistesDjinee3, Obiwon4, Asa14, Jeremiah Gyang22, Nana Kwabena (Neez Buck)26, P-Square42, VIP48, Faze57, Wutah65, Becca82, Mokobe96, 9ice100, Salif Keita113, Suzanna Lubrano121
 

Produced by Westside Music Inc

Swazibella's picture

This is the problem with these amazing African songs... that they make u cry even when u dont know the words! oh, Ego!
I love it i love it ngiyayithanda.
I'm an African R&B fanatic, and I'm very impressed with some of the voices countries like Nigeria, Kenya, Ghana (and more, of course) have produced in that regard...people tend to think African music is always loud and fit for partying and wining yr waist till u reach the floor and then wine the floor (ahem...hehe), well..I make sure to sneak in songs like Ego at my African parties! :-D

Exley's picture

Hello,
Yes dis song is a good & understanding song,dat make me happy each day I listen to de tape,I play it b/cos it's a song dat can make dat person dat breaks ur heart wid sadness to think about it twice wid acceptability.

Djnee is a nice album and I love dat.

Chale's picture

It seems this was Djinee's only single because I have not heard any of his songs and Ego was featured in a compilation.
This song is lovely though, definitely one of my favorite from Nigeria

Chale's picture

Actually, Djinee is coming back with an album
See his profile on museke to listen to 'I no dey shame'

Post new comment

The content of this field is kept private and will not be shown publicly.
  • Lines and paragraphs break automatically.
  • Youtube and Google video links are automatically converted into embedded videos.

More information about formatting options

1605.57