View all from D'Banj
Enable Javascript and Adobe Flash player in your browser to browse the full media galleryNo long thingD'BanjEnglish4:122Dapo Daniel Oyebanjo2004
Verse 1
Me, I be D'banj
My Jamo friends dem dey call me ski banj
I don't get degree for womanolgy
I just study the woman physiognomy ah!
Wey dey make them follow me
For the clubs, dem dey take off their thongs for me
Even the girls they ask for me
Make I tell them the secret of my melody ah, listen
Hook
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
If I tell them de koko
I say I yarn them de koko
If I tell them de koko
I say I yarn them de koko
Chorus 2x
Tongolo, je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo
Verse 2
As I dey walka for the road
I see one baby o
Her name na no be small
Why because she fine, no be small
When her front, no be small
When her backside, no be small
I yarn am the truth and I yarn am the fact
And I yarn am, no be small
She no wan gree my own o
Till I yarn amde koko, no be small
Hook
Shee, you want know de koko ah
Shee, you want know de koko
Shee, make I tell you de koko ah
Make I tell you de koko
If I tell them de koko
I say I yarn them de koko
If I tell them de koko
I say I yarn them de koko
Repeat Chorus 2x
Verse 3
Listen, listen
Mo wa talented
Yes mo wa gitfted
Sheri ile mi, ome gbe e lifted
Sheri hips eh, mafile shifted
Oju wen, mafile tinted
Boyfriend eh, kan owa evicted
Se ko mo pe, Dbanj is addicted
Te ba so pe no, mawa persistent
Mori awone, don't get me twisted
Hook
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
If I tell them de koko
I say I yarn them de koko
If I tell them de koko
I say I yarn them de koko
Chorus 2x
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo
Repeat Chorus 4x
© D'banj
Watch the Tongolo video by D'banj
Watch the Tongolo remix video by D'banj
Produced by Mo'Hits Records












, USD 40.40 only.
Make I tell them de koko o ah! d'banj is mad hilarious, i luv his music. my naija friends keep on playing da song but what i want to know his what is de koko?
who is de koko? where is de koko? I need de koko! D'banj, u r de best!
Erm, he talks more about de koko in Why me.
Frankly, I don't know what the koko is and Dbanj seems to 'dodge' the question everytime it's asked.
love this track, especially the remix
this tongolo remix video is too scandalous
how big is the koko? how large is the koko? how sweet is the koko?
nice song though, it's great
Post new comment