museke

New content on Museke!

Museke African music lyrics musicians songs interview chit-chat

Sweet mouth


Eh my darling na wah o
How you come like sweet talk like this
Person wey he talk true, you no give am face
You say sa swegbe baba ode
But person wey him mouth sweetie, wey him tongue na honey
Who go whisper lie for your ear, ah
That one na him you follow
Say na him be correct, eh baby he get wetin him dey find
But sha if that na the system, wey you sabi, oyaa ma go e man a de su e
To ba se pe temi nikan ni o, ah mama mia
Ma kuku ba e ku o, eleyinju ege o
Okuimana nlike ge, okwuima nina no bim tukwasi sigi na rum
My darling binu si mi ko ba mi ja wrestling
Ko mi lese yi mi mole
Ah, yi mi mole like pillow, oya se mi lese my darling
Iwo nikan soso mama ni o, ko ma tun soluware to le dan ru eyi wo
Oya oya oya my darling
I done talk titi you no dey hear, I say make you careful of sweetie mouthi
Ah sweeti mouthi, honey tongue, them plenty for titi, he get wetin them they find
If he open him mouth peren you done lost forever
You better be careful of sweetie mouthi
Anything he say is a lie, if he say wait I dey come, in fact he dey go
Abi ko ti ye e na oho
What of the time wey he promise say he go send you for summer
Make you know Manhattan, make you see Las Vegas
Summer finish patapata you still dey for Ajegunle
E be like say your Las Vegas he dey inside television
Eh my darling na wah o, how you dey believe sweet talk like this
Ahurungi naya nkukuu, Weren me your pillow
Ahurungi naya nkukuu, Tukwasi sigi na rum
Werem me your pillow ooo
So mi gbo
Ahhhh so
My darling eleyinju eleyinju eleyinju ege o, ibadi aran o
Ahh oponu sowe nu, make you no follow, sweeti mouthi
Make you no follow follow follow, honey tongue
A chance e a de fashi ahhh, okwui ma ni na no bim
Which one you dey now, come on, which one now, tukwasi sigi na rum
Aha come on put your hand
Oh eh yeah yeah, ba ba baby
Ba ba by baby ba by ba by ba ba
Baby baby
Baby baby my darling
Ma je kan tan e, Won a kan chance e, na me be your man
So mo

© Lagbaja

Related
Museke song lyricsFeyin E1
 

Produced by Motherlan' Music


Shana's picture

lagbaja don rule naija music finish, we greet u oh!

Post new comment

The content of this field is kept private and will not be shown publicly.
  • Lines and paragraphs break automatically.
  • Youtube and Google video links are automatically converted into embedded videos.

More information about formatting options