Sweet mother - Museke African song lyrics

Tagged:  •    •    •    •    •    •  
  • Sweet mother
    Enable Javascript and
    Adobe Flash player in your browser to browse the full media gallery

    View all from Prince Nico Mbarga
    Ali special
    Prince Nico Mbarga
    English
    9:56
    3
    Prince Nico Mbarga
    1980

Sesa, Rocafil Jazz
Presenting to you, Sweet Mother

Chorus

Sweet mother, I no go forget you
For this suffer, wey you suffer for me eh
Sweet mother, I no go forget you
For this suffer, wey you suffer for me eh

Verse 1
When I dey cry
My mother she go carry me
She go say "my pikin'
Wey thing you dey cry oh oh
Stop-stop (3x)
And make you no cry again oh

When I want sleep
My mother go bed me
She go lie me well well for bed oh
She cover me cloth
Say make me sleep
Sleep sleep, my pikin oh

When I dey hungry
My mother go run up and down
She go find me something wey I go chop o
Sweet mother, ah ah
Sweet mother, oh oh

Say, my sweet mother

When I dey sick
My mother go cry cry cry
She go say instead when I go die
Then make she die oh
She go pray God
Gold help me, God help me
Oh, my pikin o

Ao, my mother o
If I no sleep
My mother no go sleep
If I no chop
My mother no go chop
She no dey tire ah
Sweet mother
I no go forget this suffer wey you suffer me eh eh
Sweet mother eh eh
Sweet mother eh oh

Sweet mother I no go forget you o
For the suffer wey you suffer for me

And If I should forget you
Therefore I forget my life
The air I breathe
Ei, sesa
I dare you all men
Dare you not forget your mother
For if you forget your mother
You've lost your life

Repeat Chorus

Verse 2

When I dey cry
My mother she go carry me
She go say "my pikin'
Wey thing you dey cry ei ei
Stop-stop (3x)
And make you no cry again oh

Oh my mother, oh sorry

When I want sleep
My mother go bed me
She go lie me well well for bed oh
She cover me cloth
Say make me sleep
Sleep sleep, my pikin oh

When I dey hungry
Mty mother go run up and down
She go find me something wey I go chop o
Sweet mother, ei ei ei
Sweet mother, oh hey ei

When I dey sick
My mother go cry cry cry
She go say instead when I go die
Then make she die oh
She go pray God
Gold help me, God help me
Oh, my pikin o

If I no sleep
My mother no go sleep
If I no chop
My mother no go chop
She no dey tire ah
Sweet mother
I no go forget this suffer wey you suffer me ei ei
Sweet mother eh eh
Sweet mother eh oh

Oh, sweet mother
I no go forget you o
For the suffer wey you suffer for me

Yei, my mother
You are the one who suffer for me

Ma, Susan, my sweet mother
You are the one who suffer for me

My sweet mother, I no go forget you
My sweet mother wey suffer for me
When I dey cry
My mother go cry
She no knowo wetin go do
"You no well?
Na wetin dey worry you my pikin?"
You fit get another wife
You fit get another husband
But you fit get another mother?
No!

My mother is great, greater than the world

When I dey hungry
Mty mother go run up and down
She go find me something wey I go chop o
Sweet mother, ei ei ei
Sweet mother, oh hey ei

When I dey sick
My mother go cry cry cry
She go say instead when I go die
Then make she die oh
She go pray God
Gold help me, God help me
Oh, my pikin o

If I no sleep
My mother no go sleep
If I no chop
My mother no go chop
She no dey tire ah
Sweet mother
I no go forget this suffer wey you suffer me ei ei
Sweet mother ah ah
Sweet mother ei ei ei

Sweet mother ah ah
Sweet mother ei ei ei

Sweet mother ah ah
Sweet mother ei ei ei

© Prince Nico Mbarga

 

Produced by Rocafil Jazz

Kunle's picture

Prince Nico Mbarga is the best African musician ever. I know this is his most popular song but all of you have to educate yourselves about his music. You are missing out

Chukwu's picture

I have been searching a long time for this lyrics. Thank you very much. We love this song a lot, it is a favourite at parties, an all-time classic

Nick Leopold Knatterton, III.'s picture

Yes, my woman and her friends and me, all we like this song, when we see it on a video. It was sung by a women in red, shiny trousers, but not Nico, but with Roccafill Jazz band,indeed, as they wrote.
The Style was amazing, good vibrations! My legs they started mooving by all alone,
Hm-pa, Hm-pa...!

Chale's picture

The song you are talking about was done by Tilda

Anonymous's picture

I was a Peace Corps volunteer in the Northwest Province of Cameroon (near the Nigerian boder) when this song came out.

I hung out with the guys in the band that played in the biggest club in town. They taught me the song and occasionally I'd get upon stage with them and play a Clapton-like lead guitar solo that I came up with. Fun times.

I actually went to a Prince Nico concert in Bamenda Cameroon, but the crowd got out of hand and the police shut the whole thing down before Prince Nico even got on stage. Bummer.

The problem was that this song was played over and over every where you went--every little bar and night club. Sometimes they'd play it 3 or 4 times back to back. This went on for almost a year.

As a result, I couldn't listen to Sweet Mother for about 10 years after returning to the USA. But one day I was going through boxes of my African momentos and came across the LP record album, played it, and got back in the Sweet Mother groove. I've played the song for a lot of friends, almost all of whom love it, and it's caused many of them to listen to and buy African music.

Chale's picture

thank you peace corps volunteer.

these are the kinds of comments we love. There is a lot of new African music out, new age if you may have it that is worth checking.
You can browse through the songs we have here.

Anonymous's picture

yes Tilda did her own version of this song and was the first to ever make a video and i like here version to but Prince Nico is the original creator of this song...

mizcamenaija's picture

this song is not by her (Tilda) she just did her own version.

Post new comment

The content of this field is kept private and will not be shown publicly.
  • Enclose a word in <d> tags to link to a dictionary search
  • Enclose a word in <m> tags to link to a Museke search
  • Enclose a word in <s> tags to link to a search on this website
  • Lines and paragraphs break automatically.
  • Youtube and Google video links are automatically converted into embedded videos.

More information about formatting options